Ayra Starr – Sability Lyrics | Video

Lyrics Sability – Ayra Starr

E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh
Come on, come on
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh
Come on, come on
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Oya na

Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh
Come on, come oh
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh
Come on, come on
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Oya na

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do…

➤ Produced by London
Ayra Starr | 2023

YouTube video